Naija Social Media Gist
Nigerian social media gist across all social media platforms: TitTok, Instagram, Twitter, Facebook etc
12 members • 34 followers
Hub: Social Media
Kaothaj_
5 months ago
Naija don go, Entertainers Not speaking up Enough - Davido
Davido went all out by pouring out his mind on X.
I can’t lie we entertainers .. we Dey fuckup I won’t lie including me … we need to speak up … it’s too much injustice goin on .. our country don go 💔🇳🇬
Talk dem go abuse u no talk dem go still abuse u … do wetin ur heart tell u no reason am .. still on still Pray for 🇳🇬💔
Source: Nairaland 

0
0
46